{"product_id":"life-wey-no-depend-on-god-9789788528425","title":"Life Wey No Depend on God","description":"\u003cp\u003e • Author(s): Paul Enenche\u003cbr\u003e • Publisher: Destiny Prints and Publishers Limited\u003cbr\u003e • Publisher Imprint: Destiny Prints and Publishers Limited\u003cbr\u003e • BISAC: Christian Living - Inspirational\u003c\/p\u003e\u003cp\u003e\u003c\/p\u003e\u003cp\u003eWhat if di real reason why tins no dey wok well for your ife-delay, confusion, mistake upon mistake-na simply bikos you dey liv life wey no depend on God?\u003c\/p\u003e\u003cp\u003eFor dis generation, plenty pipo dey make decision by feeling, dey rush enta opportunity without asking God, and dey believe sey any door wey open na God open am. But many don enta wahala, regret, and destiny confusion bikos of dis.\u003c\/p\u003e\u003cp\u003e\u003c\/p\u003e\u003cp\u003eLife Wey No Depend on God' na serious eye-opina and wake-up call wey go bringyou bakto di only Onewey fit direct your life well-God Himsef.\u003c\/p\u003e\u003cp\u003eDis book no be ordinary message o-na spiritual alarm bell! You go kom understand sey wen you dey plan without God, na guess wok you dey do, but when God dey lead you, your life go get clear direction and fulfillment.\u003c\/p\u003e\u003cp\u003e\u003c\/p\u003e\u003cp\u003eSo, who dey lead you? Your answer go determine how your life go be. Time don reach to stop guess wok o.Time don reach to start to depend on God full time!\u003c\/p\u003e\u003cp\u003e\u003c\/p\u003e","brand":"Destiny Prints and Publishers Limited","offers":[{"title":"Paperback","offer_id":47882829987991,"sku":"9789788528425","price":485.0,"currency_code":"INR","in_stock":true}],"thumbnail_url":"\/\/cdn.shopify.com\/s\/files\/1\/0666\/3471\/1191\/files\/9789788528425.webp?v=1781097355","url":"https:\/\/atlanticbooks.com\/products\/life-wey-no-depend-on-god-9789788528425","provider":"Atlantic Books","version":"1.0","type":"link"}