Skip to content

Booksellers & Trade Customers: Sign up for online bulk buying at trade.atlanticbooks.com for wholesale discounts

Booksellers: Create Account on our B2B Portal for wholesale discounts

Life Wey No Depend on God

by Paul Enenche
Save 29% Save 29%
Current price ₹485.00
Original price ₹686.00
Original price ₹686.00
Original price ₹686.00
(-29%)
₹485.00
Current price ₹485.00

Imported Edition - Ships in 18-21 Days

Free Shipping in India on orders above Rs. 500

Request Bulk Quantity Quote
+91
Book cover type: Paperback
  • ISBN13: 9789788528425
  • Binding: Paperback
  • Subject: N/A
  • Publisher: Destiny Prints and Publishers Limited
  • Publisher Imprint: Destiny Prints and Publishers Limited
  • Publication Date:
  • Pages: 34
  • Original Price: USD 6.99
  • Language: English
  • Edition: N/A
  • Item Weight: 59 grams
  • BISAC Subject(s): Christian Living / Inspirational

What if di real reason why tins no dey wok well for your ife-delay, confusion, mistake upon mistake-na simply bikos you dey liv life wey no depend on God?

For dis generation, plenty pipo dey make decision by feeling, dey rush enta opportunity without asking God, and dey believe sey any door wey open na God open am. But many don enta wahala, regret, and destiny confusion bikos of dis.

Life Wey No Depend on God' na serious eye-opina and wake-up call wey go bringyou bakto di only Onewey fit direct your life well-God Himsef.

Dis book no be ordinary message o-na spiritual alarm bell! You go kom understand sey wen you dey plan without God, na guess wok you dey do, but when God dey lead you, your life go get clear direction and fulfillment.

So, who dey lead you? Your answer go determine how your life go be. Time don reach to stop guess wok o.Time don reach to start to depend on God full time!

Trusted for over 49 years

Family Owned Company

Secure Payment

All Major Credit Cards/Debit Cards/UPI & More Accepted

New & Authentic Products

India's Largest Distributor

Need Support?

Whatsapp Us